Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

things being common

I have Noticed something about this life...dont
know if you guys have noticed too....
You Fat..... De say You be Orobo
You Slim.....De say You be Lepa
You Fine.....De say You be Mermaid
You Ugly....De say You be Witch
You Tall.......De say You be Ogolo
You Short....De say You be Dwarf
You Rich......De say You be Ritualist
You Poor...De say You be Lazy Man
You Talk....De say You be Talkative
You Quite....De say You be Mumu
You get gf/bf...De say You Bad
You No get.....De say u be Gay/Lesbian
You Intelligent....De say u too Sabi
You no sabi.....De say u be Moron
You dress well....De say u de Show
You dress bad....De say u Dirty
You go Church...De say u too Holy
You no go church...De say u b Sinner
Abeg wetin person go ever do in dis World wey
dey no go complain.....
Just Be Yourself bcoz
You can never be good for everyone...dem go still
talk.....



This post first appeared on 9jastylists, please read the originial post: here

Share the post

things being common

×

Subscribe to 9jastylists

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×