Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

The cry from the slum

The people wey dey stay on top slum don dey shout say dem no lik d way Govument Dey talk deir matta, dem talk say dem be betta people and dem self dey train deir pikin make dem for dey well lik Buhari and oda betta people for awa obodo Nigeria.

Dem talk say govument no wan use eye see dem say dem jus dey pushu dem up and down.

Wetin dem dey try talk be say make govument dey follow dem matta lik betta people. Becus demself dey work for deir pikin betta tomoro.



This post first appeared on Communities' Alliance Against Displacements, please read the originial post: here

Share the post

The cry from the slum

×

Subscribe to Communities' Alliance Against Displacements

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×