Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

Pidgin Poem: All of Us Na Tif

I don tell una, una no dey hear word

Giv dis pepu money

Na Money Dey want

Carry one of dem go baba for forest

Mek e use am do money wey una go giv dem

E good say una Dash Dem rice

But even if na small thing, dash dem

If dem like, make dem kill demsef

After all, dem be mumu

Dey kill demsef yafu yafu for una

Dey say dey wan work

Na lie o, na money dey want

Dey want sleep for one room, wake up for palace

Dem sef, dey be tif



This post first appeared on Miscellaneous Posts, please read the originial post: here

Share the post

Pidgin Poem: All of Us Na Tif

×

Subscribe to Miscellaneous Posts

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×