Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

[Lyric] Wizkid – Bad To Me LYRICS

Wizkid Bad To Me Lyrics, (Song Written by Ayo Balogun) Get Familiar!!!.

Starboy Entertainment drops Wizkid ‘s first single of the year titled, BAD TO ME and below is the official Lyrics with audio (Mp3), Enjoy!.


BAD TO ME LYRICS


Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all da


Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want


Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)


All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah


Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?


Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl


Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

FAQ & Knowledge

Q. Who sang the song “Bad To Me”?

A. “Bad To Me was sung by Wizkid”.

Q. Who wrote the lyrics of the “Bad To Me” song?

A. “Wizkid,” wrote the lyrics for the song Bad To Me.

Q. Who produced the music for the “Bad To Me” song?

A. “P2J“, is the producer of Wizkid’s Bad To Me.

Q. When was the song “Bad To Me” released?

A. “Bad To Me” song was released on “14th September, 2022”.

The post [Lyric] Wizkid – Bad To Me LYRICS appeared first on tooXclusive.



This post first appeared on Wise.Info, please read the originial post: here

Share the post

[Lyric] Wizkid – Bad To Me LYRICS

×

Subscribe to Wise.info

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×