Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

[Lyric Video] Fireboy DML x Asake – Bandana LYRICS

Bandana Official Lyrics plus visuals, Song Written by Fireboy DML and Asake.

Fireboy DML teams up with Ololade Mi Asake to deliver a brand new song title, “Bandana“, a mid-tempo record with catchy Lyrics and vibe- produced by P.Priime.

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

P!

Refrain
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me


I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies come whine fi me slowly

Chorus (Fireboy x Asake)
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (joor, joor)
See me coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money


I’m never weak, I never cease
Till eternity, I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life

Where dem dey, Who dem be?
Dem go craze, Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

Refrain
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

Chorus (Fireboy x Asake)
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (joor, joor)
See me coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni ‘is coming’
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money.

Enjoy the lyric video below;

The post [Lyric Video] Fireboy DML x Asake – Bandana LYRICS appeared first on tooXclusive.



This post first appeared on Wise.Info, please read the originial post: here

Share the post

[Lyric Video] Fireboy DML x Asake – Bandana LYRICS

×

Subscribe to Wise.info

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×