Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

Basketmouth f. Oxlade, Show Dem Camp – “Myself” (Song)

Last Updated on Nov 3, 2022 | 07:17 by Tommy Comic Entertainer, Basketmouth links up with Oxlade and Show Dem Camp for the release of this jam titled “Myself”. “Myself” delivered by singer Oxlade and rappers- Show Dem Camp is a track off Basketmouth’s soon to be released ‘Papa Benji’ Soundtrack Album. The Ducktor Sett produced song talks about doing your Best, taking care of what you can handle as you leave the rest for others to handle. Listen and Enjoy below DOWNLOAD MP3 MYSELF LYRICS Oxlade I can’t kill myself (no no no…) Otumopo no work for me o I go do the one I sabi o I go do the one wey dey work for me Wey dey work for me You know say I can’t kill myself I go do the one wey I sabi do o I no cut another man cut according to my size I no go cross road wey dem put hazardous for light o No no no As you can see I dey my own lane You can see I no dey send nobody Odumebi I dey do my thing I Dey mind my business dey go o Olofofo wan spoil my market o Shoboleyoke dem worry my plans o But them no know say me am serving a Living God o Elelele Olofofo wan know wetin I do Shoboleyoke fe mo idi abajo But I no they put mouth for wetin dem no send me But I no no why o If I do this dem go say that o If I say that them go do dis o Anything I do dem dey police o All una dey enter my biz o If I do dis dem go say that o If I say this dem go do that o All una wan scatter my plans plans o I can’t kill myself (no no no…) Otumopo no work for me o I go do the one I sabi o I go do the one wey dey work for me Wey dey work for me You know say I can’t kill myself o Omo what’s the plan though Tell me what’s your angle Make a couple of jams now dey calling me the man bro Made it with my gang so they couldn’t understand show Aim for the stars no telling when you land o All happens suddenly Old school dey bench floor Now it’s Palmwine that’s the sound men bro Bitch wan dey move and the boys don dey booze Cos the party don dey groove like a Sunday rendezvous No be Lagos you know Problem no they finish We all wanna pop so I stay on spinning Life is a marathon just dey gat to pitch yourself for winning And faith in God is the key knocking doors off the hinges Cos my health is my wealth I can’t kill myself Play the card and leave to sell market like mile 12 Flow like the ocean you might find pearl Ox tell em I can’t kill myself (no no no…) Otumopo no work for me o I go do the one I sabi o I go do the one wey dey work for me Wey dey work for me You know say I can’t kill myself o I go do the one wey I sabi o I no cut another man coat according to my size I no go cross road wey dem put hazardous for light o No oooo TY Mix The post Basketmouth f. Oxlade, Show Dem Camp – “Myself” (Song) first appeared on tooXclusive. source https://tooxclusive.com/download-mp3/basketmouth-f-oxlade-show-dem-camp-myself-song/TrenzView from Preview https://ift.tt/E7qWXcp via IFTTTTrenz On
http://dlvr.it/Sc8cwz


This post first appeared on Trenz On, please read the originial post: here

Share the post

Basketmouth f. Oxlade, Show Dem Camp – “Myself” (Song)

×

Subscribe to Trenz On

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×