Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

On Colos Lyrics by HotKid

Tags: colos don dey

On Colos Lyrics by HotKid

“On Colos Lyrics ” is a new song by HotKid. The new song by HotKid serves as his first single in 2023.

Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

https://www.naijachoice.com.ng/uploads/music/2023/06/HotKid-On-Colos-(NaijaChoice.NG).mp3

STREAM NOW [3.76 MB]

HotKid – On Colos Lyrics

Hmm hmm hmm
It’s Boom Beatz baby
Me I no want stress I swear I want to jaiye oo
Every blessed day na parte after parte oo
Make nobody come Dey give me bad energy ooo
I need someone to boost my Andrenaline ooo
Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Ahhh
Olo n farawe he’s smoking with Jago

On Colos, on colos, on colos
Now e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohhh e don dey
On colos, ozn colos
Ah

On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohh my lordy
On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah, on colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos

Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree ooo
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiii mamama

I tell am make e leave am e no gree ooo
Ehn Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago

On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree oo

SOURCE: NaijaChoice



This post first appeared on Latest South African Music, Song, Videos & Album Free And Celebrity Gists, please read the originial post: here

Share the post

On Colos Lyrics by HotKid

×

Subscribe to Latest South African Music, Song, Videos & Album Free And Celebrity Gists

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×