Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

'Stop Nonsense' Lyrics by Majeeed

Majeeed Lyrics

Read the most accurate lyrics for Stop Nonsense by Majeeed and sing along.

Cheers To Life EP Cover

RELATED: Read 'Shayo' Lyrics by Majeeed Feat. Lojay

Majeeed - Stop Nonsense Lyrics

Intro
Na Money dey stop nonsense
Eeyaaahh
Majeeedy baby
You wan yang Gbedu

Verse 1
I ready for enjoyment
Omo me I no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me I no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

Chorus
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsеnse
Tell me wеtin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense

Bridge
Set awon top boys
Gawu o, gawu o, gawu o

Verse 2
So if you get the money
Spend the money gan
Jaiye ori e lo
Top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body
24/7 no dulling
Aiye ka ye

Pre-Chorus
I ready for enjoyment
Omo me I no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me I no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

Chorus
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense
When you taste money
You go know say money too sweet

Liked 'Stop Nonsense' Lyrics by Majeeed? Check Lyrics of latest Naija songs Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post 'Stop Nonsense' Lyrics by Majeeed appeared first on NotjustOk.



This post first appeared on Entertainment Website, please read the originial post: here

Share the post

'Stop Nonsense' Lyrics by Majeeed

×

Subscribe to Entertainment Website

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×