Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

Sober (Soo Bad) Lyrics by Fameye Feat. Patoranking


Sober (Soo Bad) Lyrics by Fameye Feat. Patoranking

Fameye and Patoranking Lyrics

Get to know the lyrics of Fameye’s most recent song, Sober (Soo Bad), where he teams up with Patoranking. Dive into the verses below and experience their musical synergy.

Sober Cover Art

Fameye & Patoranking – Sober (Soo Bad) Lyrics

Me I dey my place
I no want get matter
Me I dey my space
I no want get trouble
But every day any day, people say people say
Sometimes somethings wey I do not know, plenty of them say I don do
Yeee kaboluwa
No be everything wey I follow back
And pray I’m a holy man
No be everybody I follow back

Tomorrow never promised, to myself wey I promise
They say time no dey oo
Steady on my grind I cannot fail ooo

I’m sober, say I’m soo bad yeee
I’m sober, but people say I’m soo bad yee Peter
I’m sober, but people say I’m soo bad yeee-yeee
I’m sober, but people say I’m soo bad eeii

If you know my story, Oluwa lo n’bami sé
Make you no envy my glory, omo na akonuche
This is the story of my life
Everyday me hustle to survive
Badman no fit stop our drive
Patoranking Fameye don arrive
Badmind dey motivate me
Una dey motivate me
Your hate dey elevate me
One day you go celebrate me
Seh we moving on a different frequency badman better know
Voice of the people voice of the ghetto youth better know

I’m sober, say I’m soo bad yeee
I’m sober, but people say I’m soo bad yee Peter
I’m sober, but people say I’m soo bad yeee-yeee
I’m sober, but people say I’m soo bad eeii

Bad man never know my ego
Find my mind for my people
Sɛ me te ase aa never fear evil
Ɛsum asɛm no menka nkyerɛ wo biom yeee
Meeyɛ ma deɛ no, yɛ pɛ sɛ me yɛ sɛ Koo Ofori deɛ no
Meeyɛ ma deɛ no, yɛ pɛ sɛ me yɛ sɛ Koo Ofori deɛ no
Ɛno nti na obiaa se menyɛ yi
I’m feeling proud how me I dey
Asɛm yi na obia ntumi nka yii
Me bie ma no aa, na yato me pkaay

Tomorrow never promised, to myself wey I promise
They say time no dey oo
Steady on my grind I cannot fail oooo

I’m sober, say I’m soo bad yeee
I’m sober, but people say I’m soo bad yee Peter
I’m sober, but people say I’m soo bad yeee-yeee
I’m sober, but people say I’m soo bad eeii

Contributors on ‘Sober’ Lyrics

Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade, Bamise Oyetayo.

Check Lyrics of latest songs here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Sober (Soo Bad) Lyrics by Fameye Feat. Patoranking appeared first on NotjustOk.



This post first appeared on AfroNaija.Com, please read the originial post: here

Share the post

Sober (Soo Bad) Lyrics by Fameye Feat. Patoranking

×

Subscribe to Afronaija.com

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×