Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

Kwesi Arthur ft. Mr Eazi – Nobody LYRICS

Download Nobody mp3.

Nobody Lyrics

Before the war Before the fight… eh!
You no dey give me no funny replies… eh!
Wey you dey send me memes for Insta… eh!
Yɛn kasa ah you no dey bed… eh!
Nso mefrɛ ah you no dey answer… eh!
Why you dey say you no dey need me… eh!
Why you dey treat me like a stranger
Girl when I’m in love with you
And i don’t want nobody
i don’t want nobody
Girl i don’t want nobody
I love the things you do
nti i don’t want nobody
i don’t want nobody
So i don’t want nobody
And i don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say i don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If ebi say i do somethings i just go change.
Sɛ daeɛ na mesoa make you wake me up… make you wake me up
Sɛ daeɛ na mesoa make you wake me up… make you wake me up
Let take it back to yesterday
When you dey call me one and only
When you dey come see me for Lungu
Who go love you like I love you
Why you dey treat me like a stranger
Right now you no dey care
Use to call the boy your baby
Bɛɛ nɛ mini otsɔɔmi bolu
Girl when I’m in love with you
And i don’t want nobody
i don’t want nobody
i don’t want nobody
And I love the things you do
Girl i don’t want nobody
Me i don’t want nobody
Girl i don’t want nobody
And i don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say i don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If ebi say i do somethings i just go change
Oh yah yah yah yah
Make I go kill myself,
believe me, me I go kill myself
If ebi joke just tell me say you just dey play
Make I go kill myself,
Believe me, me I go kill myself
If ebi joke just tell me say you just dey play
Girl when I’m in love with you
And i don’t want nobody
i don’t want nobody
Girl i don’t want nobody
I love the things you do
nti i dont want nobody
i don’t want nobody
So i don’t want nobody
And i don’t wanna
I don’t wanna live a day without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say i don’t wanna
I don’t wanna live a day without you

The post Kwesi Arthur ft. Mr Eazi – Nobody LYRICS appeared first on BigNaija.



This post first appeared on ,mp3, please read the originial post: here

Share the post

Kwesi Arthur ft. Mr Eazi – Nobody LYRICS

×

Subscribe to ,mp3

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×