Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

Tinubu Go Yan Di Nation For Broadcast Today.

Tinubu Go Yan Di Nation For Broadcast Today.

President Bola Ahmed Tinubu go yan di nation for broadcast today by 7pm, as Dele Alake, the special adviser to di presido on special duties, communication, and strategy talk.

Dem dey expect say im go address important mata wey concern di country.

Di tori talk say, “President Bola Ahmed Tinubu go make broadcast to di nation on Monday, July 31, 2023 by 7pm.

“Television, radio stations, and odas electronic media make dem join bodi with Nigerian Television Authority and Radio Nigeria for di broadcast.



This post first appeared on Trending AfriQUe, please read the originial post: here

Share the post

Tinubu Go Yan Di Nation For Broadcast Today.

×

Subscribe to Trending Afrique

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×