Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

Efe ft. Olamide – Warri Mp3

Efe Ft. Olamide – Warri Mp3

The post Efe ft. Olamide – Warri Mp3 appeared first on Prime Time News.

Efe ft Olamide Warri Music Download – Finally, the much-anticipated collaboration of Efe Warri Music Featuring Olamide has been released. The song was directed by Young Jonn, the Wicked Producer! Listed and download, we have also included the Lyrics to Efe new song “Warri”.

https://www.primetimes.com.ng/wp-content/uploads/2018/01/Efe-ft-Olamide-Warri.mp3

Download Here:

Efe ft Olamide Warri Lyrics
gbelo s’oun, s’oun, s’oun, s’oun…..s’oun s’oun
omi miko, miko miko miko
abi nedion, nedion, nedion, nedion
efe money
money, money, money…..baddo

[Chorus]
warri, warri warri
them go hear am na
warri, warri warri
them go hear am na
oya warri, warri warri
them go hear am na
warri…..dem dey mad
warri warri
them go hear am na
old warri…..area
new warri…..area
old money…..area
new money…..area
old warri…..area
new warri…..area
old money…..area
new money…..area

[Verse 1 – efe]
baddo what’s up
they say we street, what’s up
we no sabi, what’s up
we still dey win, what’s up
heh, see men
six months gone, how far na
hehe
efe still dey shine, how far na my guy
check my bank account, how far na
omo my house still dey blood how far na
warri
we no dey ever dey carry last
bad as e bad na to draw
do it legit
anywhere we surface
worry the place
if you bring uche face, we go scatter the face
their father

[Chorus]
warri, warri warri
them go hear am na
warri, warri warri
them go hear am na
oya warri, warri warri
them go hear am na
warri…..dem dey mad
warri warri
them go hear am na
old warri…..area
new warri…..area
old money…..area
new money…..area
old warri…..area
new warri…..area
old money…..area
new money…..area

[Verse 2 – olamide]
it’s a vibe, it’s a jam
it’s a tune, we dey mad
it’s a boo, it’s a bae
it’s a crook, you dey craze
we dey drop jam, e dey make sense
as we enter them dey take fence
i dey get dm’s from my exes
mi o de le dm pada la e shey dmx
fuck you, bastard
alpacino master, lamba, disaster
we dey fuck shit up one time
hmmn abeg
i cannot even shout
oh baby burst my brain and take all the money wey dey my account eh

[Chorus]
warri, warri warri
them go hear am na
warri, warri warri
them go hear am na
oya warri, warri warri
them go hear am na
warri…..dem dey mad
warri warri
them go hear am na
old warri…..area
new warri…..area
old money…..area
new money…..area
old warri…..area
new warri…..area
old money…..area
new money…..area

[Verse 3 – efe]
see mehn
me na waffi and i’m proud
i steady dey rep all my people for the town
nothing go make me to make them dey frown
as we dey fall out na so them go dey bow, bow
from alaka junction to ekpa, how far
egbudu number one gbudu number two, how far
kpesu water side awo downtown, how far
new garage estate round about jakpa, how far
warri girls dey scent like fresh fish inside gbanga soup
this song go dey sweet you die cos this song e be banger too

[Chorus]
warri, warri warri
them go hear am na
warri, warri warri
them go hear am na
oya warri, warri warri
them go hear am na
warri…..dem dey mad
warri warri
them go hear am na
old warri…..area
new warri…..area
old money…..area
new money…..area
old warri…..area
new warri…..area
old money…..area
new money…..area

[outro]
no be lies
baddo
is it my fault dey call me efe
young john the wicked, wicked, wicked producer
warri
them must hear word na
them must hear word of god

Listen & Download

  • [Video] Chidinma – Gone Forever
  • Kiss Daniel – No Do
  • DOWNLOAD MP3: Dammy Krane – Credit Card

Stay updated by subscribing to Prime Times News Feed. Share across to your friends and family via Facebook, Twitter or Google+ share button.

The post Efe ft. Olamide – Warri Mp3 appeared first on Prime Time News.



This post first appeared on Prime Time Newa, please read the originial post: here

Share the post

Efe ft. Olamide – Warri Mp3

×

Subscribe to Prime Time Newa

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×