Get Even More Visitors To Your Blog, Upgrade To A Business Listing >>

City pharmaceutical demolition threat in Badia-east.

People Wey Dey Badia don dey comot Deir tinx small small for weir im dey befor as the city pharmaceutical company don bring deir contractor wan com start work.

Since on 19 sep 2018 dem tell dem say month end make dem comot but the people no get weir dem go go so Dem Dey shift deir load go the oda side of the aria.

Dem dey cry heavily make the civil societies come chuk mouth for dis deir matta wey dey grand so.



This post first appeared on Communities' Alliance Against Displacements, please read the originial post: here

Share the post

City pharmaceutical demolition threat in Badia-east.

×

Subscribe to Communities' Alliance Against Displacements

Get updates delivered right to your inbox!

Thank you for your subscription

×