Naija sabi striker, Emmanuel Emenike, Tear Net two times for hin Turkish club Fenerbahce when dem waya Monaco 2-1 for dia first leg of UEFA Champe League qualifier wey shele yestaday. Na for 39 minute Emenike score hin first goal but Falcao equalise for Monaco three minute later to change score board mind to 1-1. …
The post Emenike Tear Net 2 times for Fenerbahce take flog Monaco appeared first on Sportsration.